Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Amba Music
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ekoi Ayamba Ekoi
Songwriter
Jehu Joseph Wakili
Songwriter
Tami Yakubu
Songwriter
Jubilee Ekoi
Songwriter
Lyrics
The CRAFT music
Hmmmm
Yeah yeah e yeah
AMBA
Where I come from
If you dey normal
Nobody go feel you at all
Wo uh yeahyeah
Where I come from
if you dey normal
Nobody go feel you at all
Na why we Craze craze
All my friends dey CrazeCraze
Where we dey we CrazeCraze
All the people Craze
On the street we CrazeCraze
In the club we CrazeCraze
Everyday we CrazeCraze
Day and night we Craze oho
Wonbénlá fuonbaná wéy
Wonbénlà fuonbanà wey
Wonbènlá fuonbanà wéy
Tsabellé mowá fuobanáwe
Wonbénlá fuonbaná wéy
Wonbénlà fuonbanà wey
Wonbènlá fuonbanà wéy
Tsabellé mowá fuobanáwe
Oga you too dey normal
You come dey dey too formal
Ehheh
Why you dey dormant
Abi you no sabi d format
Oh yeah
Craze at ease stand at ease
And you no need sabi d song
Cos e no dey normal (No dey normal yeah)
It's an all night something
It's a cruisy something
It's a party something
It's a crazy something yeah
It's an all night something
It's a cruisy something
It's a very long thing
And it's a something something yeah
Where I come from
If you dey normal
Nobody go feel you at all
Wo uh yeahyeah
Where I come from
if you dey normal
Nobody go feel you at all
Na why we Craze craze
All my friends dey CrazeCraze
Where we dey we CrazeCraze
All the people Craze
On the street we CrazeCraze
In the club we CrazeCraze
Everyday we CrazeCraze
Day and night we Craze oho
Wonbénlá fuonbaná wéy
Wonbénlà fuonbanà wey
Wonbènlá fuonbanà wéy
Tsabellé mowá fuobanáwe
Wonbénlá fuonbaná wéy
Wonbénlà fuonbanà wey
Wonbènlá fuonbanà wéy
Tsabellé mowá fuobanáwe
Plenty things don dey sup
But e no dey disturb
Cos we get shayo for club
And you know that's wassup
Here we dey with Charles of play
Plenty money we spray
3:45 till dawn DJ TTB dey play
For the all night something
It's a cruisy something
It's a very long thing
And it's a something something yeah
It's an all night something
It's a cruisy something
It's a very long thing
And it's a something something yeah
Where I come from
If you dey normal
Nobody go feel you at all
Wo uh yeahyeah
Where I come from
if you dey normal
Nobody go feel you at all
Na why we Craze craze
All my friends dey CrazeCraze
Where we dey we CrazeCraze
All the people Craze
On the street we CrazeCraze
In the club we CrazeCraze
Everyday we CrazeCraze
Day and night we Craze oho
Wonbénlá fuonbaná wéy
Wonbénlà fuonbanà wey
Wonbènlá fuonbanà wéy
Tsabellé mowá fuobanáwe
Wonbénlá fuonbaná wéy
Wonbénlà fuonbanà wey
Wonbènlá fuonbanà wéy
Tsabellé mowá fuobanáwe
Written by: Ekoi Ayamba Ekoi, Jehu Joseph Wakili, Jubilee Ekoi, Tami Yakubu