album cover
My Turn
album cover
My Turn was released on March 17, 2023 by CBWABT CARTEL as a part of the album My Turn - Single
March 17, 2023
LabelCBWABT CARTEL
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Maxway capitals
Shebi you talk make we seek say we go find oluwa
Me i dey see i dey find i dey knock make you open for me ee
I know say i bi sinner but baba make you have mercy on me ee
Coz if i no make money for life e get as e bi ee
Family ghat to chop
Mama dey wait for house and if i come back with nothing e get as e bi
Family ghat to chop oo
Papa go like to make mouth say his pikin don bute ike
Yeh yeh
When e go reach my turn
When e go reach my turn oluwa
I want to make money
Chim chim chim chim
Abeg abeg make e reach my turn
Say make e reach my turn baba
I want to chop money
Eeeya
When you broke for this life you are on your own
Even your **** wey you call your cartel dem go turn to judas
The kelle wey been dey talk say she love you go dey snub your chat
And if you call her for phone she go dey busy your call
No put me for shame
Nah beg I dey beg ooo
You bi the alpha and omega baba abeg abeg make you run am for me oo
The street so dark baba but nah you dey shine the light oo
As i dey place my billing billing abeg abeg make them just dey chest oo
When e go reach my turn
When e go reach my turn oluwa
I want to make money
Chim chim chim chim
Abeg abeg make e reach my turn
Say make e reach my turn baba
I want to chop money
Eeeya
Respect to my home boys
Tosman btc
Kojo funds
Investor zubby
Viera exchange
Nwoke nah turkey
Zola autos
Famzy money
Kelly las vegas
Senior man j
Future btc
Chenzo David
Church boys with a bad man thinking cartel.
Written by: Sean Khemy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...