album cover
WHEN (feat. Bigthoni & Ejim)
album cover
WHEN (feat. Bigthoni & Ejim) was released on November 7, 2025 by Ancestors music under the license of JB Star Ent as a part of the album WHEN (feat. Bigthoni & Ejim) - Single
November 7, 2025
LabelAncestors music under the license of JB Star Ent
LanguageEnglish
BPM83
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oaksie
Oluwa
When e go be
Mgbe the money ga kasiemobi
Mgbe the money ga kasiemobi
My pastor tell me
Wetin Dey sweet say e Dey kill
Make I cut my coat according to my size
That God time sef be the best
Yeah yeah
But I check my time
Maka Chukwu my bro oge na aga Aga
If I no make am for life na Wetin I go talk
Na which eye I go take see mama and papa
Yeah yeah
But Oluwa if na my sins Dey hold me forgive and forget
Me I Dey work and I Dey pray make I fit collect
E no go bad if I see bitcoin for wallet
Yeah yeah yeah
But Oluwa
Abeg abeg no let dem see me finish
Cause if Dem see me finish my life don finish
Dem go look me for eye talk say I stupid
Oluwa
When e go be
Mgbe the money ga kasiemobi
Mgbe the money ga kasiemobi
Oluwa
When e go be
Mgbe the money ga kasiemobi
(Video kam si gi meh)
Mgbe the money ga kasiemobi
Way
I've been grindin, I've been praying gba your torch, Nna Remember me
Otego Nwoke lekaaa Nwanne Owuite steady Dey enter me
I failed a lot of times but I still need observe my Oko miss
O Agu malu alter boy ba n'ime sacristy Zuo chalice
The lord is good icho evidence men akpuo receipt
Alobam nsub by 12 bu a millionaire by after six
Magic n'eme!!!
GUYY but first you go gats believe
Okwusi I survive ka khasino balling agho habit
I put in faith and overtime
Ka owuite rapu itó be anyi
I put my life along d line
Nwanne owu Dey traumatize..
I need your grace so I could shiine..branding men Dey customize
Open my eyes and help me see the light
WAY
I Dey my lane; n'Obulo pride cus
Amam n'ogbo ogu di tight
Couple of days and couple of nights n'ayo
Don't leave a nigha behind
Melum Amara to dey move ahead,l maka my tank abagokwa reserve
Gbalumu pass ka ibu number 10
Ka balluba ka Ezigbo Number 9
WAY
Oluwa
When e go be
Mgbe the money ga kasiemobi
Mgbe the money ga kasiemobi
Oluwa
When e go be
Mgbe the money ga kasiemobi
Mgbe the money ga kasiemobi
Water for my eyes cause there is no butter in my bread
Me I no go lie OMOH the Mata don Dey red
Mama still Dey cry when her pikin go Dey trend
Me I no go lie I must to ball her till the end ooh ehh
Make this nature no go fail me
Make baba God no go leave me ohh
Make my body no go weak me
Cause I know say one day say I go still win ohh
Make this nature no go fail me
Make my body no go weak me
Make baba God no go leave me ohh
Cause I know say one day say I go still win ohh
Answer all my prayers
Answer all my prayers
Answer all my prayers
Answer all my prayers
Answer all my prayers
Answer all my prayers ohh
Answer all my prayers ohh
Written by: Anthony Ndude Chiemelie, Ejim Emmanuel Ibeh, Ezepue Chibueze Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...