Music Video

BROTHER
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Raymond Sunday
Raymond Sunday
Songwriter
Moses George
Moses George
Songwriter

Lyrics

Everyday you dey lavida, I Dey die No kuku leave me I Dey sapa,I need yah Every you dey lavida, I Dey die No kuku leave me I Dey sapa,I need yah Them go call you brother But them no dey answer when you get quanter Only be there for you when it's better People wey support me I no forget una ah Them go call you brother But them no dey answer when you get quanter Only be there for you when it's better People wey support me I no forget una ah When I low low where you Dey When I solo where you dey I enter Motor go ughelli Sapa dey finish me Survive on bread and Pepsi I've known hardship since o6 But man can't run from his bills I no fit tell you what my eyes don see Que sera sera What must be must be Early in the morning am burning my spliffs Brother turn betrayal Learnt from experiences Ain't no modafucker finna tell me how to live my life Dem no water my desert Dem water my eye Na when I started balling naim dem call me their guy My blood I ain't your blood We different genotype Been through shit my whole life Had to hustle 247 Just to survive To put food for the table make the family smile Take away your bad energy Only positive vibes I've been looking through my bus ride Calculations in my head I want to survive Isolate yash me I no dey find love Only money wey go fit bring attention What I seek I shall find I knew my portion was designed My enemies olisa blind When is my turn give me a sign I no fit tell you what my eyes don see Que sera sera What must be,must be Early in the morning I'm burning my spliffs Brother turn betrayal Learnt from experiences Them go call you brother But them no dey answer when you get quanter Only be there for you when it's better People wey support me I no forget una ah Them go call you brother But them no dey answer when you get quanter Only be there for you when it's better People wey support me I no forget una ah
Writer(s): Raymond Sunday Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out