album cover
Brownian Motion
album cover
00:00
00:05
00:10
00:25
00:35
00:40
00:55
01:10
01:15
01:20
01:35
01:50
02:00
02:35
00:00
02:46
Past 7 Days
Brownian Motion was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Straight from the mud
I come from the ruins and rot
Looku my eye
You see what I’m on
Looku my eyes
Canadian strain Canadian strain dey
Who’s calling shots
Dem dem dey buy but dem no know the cost
Looku my hands
You see they done
I no holy in a million ways a million ways eh
Wetin I wan talk wey dem never talk before?
I no fit waste my life line
I fit down today but life na sea saw
Tomorrow catch me outside
I no Dey like jonzing settings I restore default
I’m all about the pound sign
L’m albert it like Einstein
I no fit stop
I’m on brownian motion
I no dey gree that I’m an addict
But na my habit
Commot for self-compound wey I rent
I didn’t spend twelve months in there
Hotboxing everywhere
Chiii, nkapi nkapi
Economy on weak pill yeah
My people democrazy
They need saving
So I barely post where I dey lavish am
Promethazine, she is unstable
And wasteful
She say today she go see heaven
Listen to me I will save you
Na why I no get heart to break
Emotion na loopholes for mistakes
Heavenly knows I’m not like this
Wishing is something we can fix
Barely dey think about this life
(Aje) I do anything I like
Asking for pictures every night
Do you know if I’m feeling shy ?
(ohhh)
Wetin dem wan talk wey dem never talk before
I no fit waste my life line
I fit down today
But life na sea saw
Tomorrow catch me outside
I no Dey like jonzing settings I restore default
I’m all about the pound sign
L’m albert it like Einstein
I no fit stop
I’m on brownian motion
Nysc without allawee
Dem wan dey feed me their tatashe o
When I dey sleep dem vigilante o
Collect money dem no gree me again
I’m on Calvary contour
Although my sufferings unjust
So many happenings before
Wetin dey wetin dey occur
(wetin dey wetin Dey)
Wetin dem wan talk wey dem never talk before?
I no fit waste my life line
I fit down today
But life na sea saw
Tomorrow catch me outside
I no dey like jonzing settings I restore default
I’m all about the pound sign
L’m albert it like Einstein
I no fit stop
I’m on Brownian motion
Written by: Moses George, Raymond Sunday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...