Music Video

Mr Eazi - Advice (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Songwriter
Udoma Peter Kelvin Amba
Udoma Peter Kelvin Amba
Songwriter
John Kwesi Dosunmu-Mensah
John Kwesi Dosunmu-Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SYNX
SYNX
Mastering Engineer
M.O.G Beatz
M.O.G Beatz
Producer

Lyrics

I don't need advice Talk wey dem talk I no pay attention Dem no be my size Came from the back door Straight to the front door I no dey disguise Oh Chale No dey disguise Oh Chale First they love you Then they stab you Omo na the story of my life Came from the back door Straight to the front door I no dey disguise Talk wey dem talk I no pay attention Dem no be my size Oh chale No be my size Oh chale First they love you Then they stab you Omo na the story of my life I don't wanna go outside Wan wa mi Nigboro Sango Wan wa mi Awon Temi gan Wan la mi Omo ma lo filokulo Don't try me Ye Kilode to fe Gba me o Shay na because of my khaki o They want to put sand sand for my garri o Araadugbo egbami o I don't need advice Talk wey dem talk I no pay attention Dem no be my size Came from the back door Straight to the front door I no dey disguise Oh chale No dey disguise Oh chale First they love you Then they stab you Omo na the story of my life Omo na who send their carnival Dem no no sey Me sef i be hannibal I dey chop flesh Omo I be cannibal And my nigga Belly Omo he be taliban Omo for the matter i be like Kabila I be human being Me sef i be human being I getti money wey go buy their dreams I get money Only one man no for get this power Twenty two man wey dey hate the brother If i hear pim I go cause kasala If i drop gbedu E be straight galala I dey like Martyr Ken Saro-Wiwa For their badmind Me i for dey shalanga If my man fuck up I go treat the matter If your man fuck up I go street the matter I don't need advice Talk wey dem talk I no pay attention Dem no be my size Came from the back door Straight to the front door I no dey disguise Oh chale No dey disguise Oh chale First they love you Then they stab you Omo na the story of my life Came from the back door Straight to the front door I no dey disguise Talk wey dem talk I no pay attention Dem no be my size Oh chale No be my size Oh chale First they love you Then they stab you Omo na the story of my life
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, John Dosunmu Mensah, Peter Udoma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out