Lyrics

Jaja jaja, Jaja jaja, Jaja jaja Jaja jaja, Jaja jaja Na wetin wetin o lololo enter me ooo Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele, ilelelelele Only your Ropa pomelele Now she sending videos to pass affection eh, ilelelele Nno to pass affection eh I need deliverance from my ways, Oh my son's away And if you no wan pray for me oo, keep your energy away Girl I fit love you tonight, ile make I shoot on sight And u can put tha blame on me because e liquor dey my eyes Yoyoyo Show me that your body too bad-oyo And I'm your only only only only fan Baby this your body too bad-olo And I'm your only only only only fan Tell me if you ready to tangle And I'm your only only only only fan Baby this your body too bad-olo And I'm your only only only only fan Beauti-beautiful girl I've been singing it to you Because I've been looking at your bumbum oo Your booty all day all day I said I've been sipping-ipping I no wan feel a little loose I'll give you that ropa ropa docky docky style all day all day Ehn say, body, like Coca-Cola bottle If I no do am know say na big fumble Body wey I see wey I loyal wey I humble Reverend father see this body, e say e wan do Body wey like botega and Gucci Darkness ki ko NEPA, Omo mi wole up NEPA, gbese jor off Temper, ahhn who wan deck am? Darkness ki ko NEPA, Omo mi wole up NEPA, gbese jor off Temper, ahhn who wan deck am? Show me that your body too bad-oyo And I'm your only only only only fan Baby this your body too bad-olo And I'm your only only only only fan Tell me if you ready to tangle And I'm your only only only only fan Baby this your body too bad-olo And I'm your only only only only fan Oyo weri, Oyo weri Oyo weri, Oyo weri Oyo weri, Oyo weri Oyo weri, Oyo weri Only me go press am, enemy don't matter Only me go press am, enemy don't matter
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Temitayo Olasunkanmi Kareem, Patrick Imohiosen, Lekan Osifeso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out