Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Lead Vocals
Suliyat “Liya” Abdulsalam
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Songwriter
King-David Adela Adeboye
King-David Adela Adeboye
Songwriter
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demetrius “dbMixing” Bell
Mixing Engineer
KDream
KDream
Producer
SYNX
SYNX
Mastering Engineer

Lyrics

Zagadat Mmmmm I want to live forever Like Nelson Mandela So dem go fo for me o (yeah yeah) I dey for Kalakuta Dey blow my shakabula So many things i see o E geti domitila Wey want to kill my ginger Awon omo shepeteri Jesu! Wo ni won ri mi ni ta As i dey chase paper Sleep no dey for me o ye I face money leave Konji o Na that one sure for me o Sapa no fit-ti me o Olorun ma je ka ri o Nobody dey for me o Only me dey for me o The more you look The less you see The more you look The less you see That's why i take the hustle personal (personal) Make i chill for my Benzima (Benzima) Nobody fit to drain my energy More time me i dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation (vation) Na me dey give them motivation Baba tori me jaja gbera Kin ma r'alokoba Oh Lord I want to live forever Like Nelson Mandela So dem go fo for me o ye ye I dey for Kalakuta Dey blow my shakabula So many things i see o (I see o) E geti domitila Wey want to kill my ginger Awon omo shepeteri Jesu! Wo ni won ri mi ni ta As i dey chase paper Sleep no dey for me o ye I face money leave Konji o Na that one sure for me o Sapa no fit-ti me o Olorun ma je ka ri o Nobody dey for me o Only me dey for me o The more you look The less you see The more you look The less you see That's why i take the hustle personal (personal) Make i chill for my Benzima (Benzima) Nobody fit to drain my energy More time me i dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation (vation) Na me dey give them motivation Baba tori me jaja gbera Kin ma ri alokoba That's why i take the hustle personal (O Lord) Make i chill for my Benzima (ye ye) Nobody fit to drain my energy More time me i dey pray for my frenemies Na me dey give them motivation Na me dey give them motivation Baba tori me jaja gbera Kin ma ri alokoba Oh Lord
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Oluwadamilola Aminu, King Adeboye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out