album cover

The Head

2New Age2023
album cover
The Head was released on April 14, 2023 by FreeMusicDistrib as a part of the album The Head - Single
ReleasedApril 14, 2023
LabelFreeMusicDistrib
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Dadex wetin dey sup since all this day
Oh Lord abeg o
I don't wanna be tail
I want to be the head o
If no be you God
Nobody wan help
When I never start o
They want to see the head o
But ororo dey my head o
Oh Lord abeg o
I don't wanna be tail
I want to be the head o
If no be you God
Nobody wan help
When I never start o
They want to see the head o
But ororo dey my head o
I no want little income I wan living large
I sip my liquor I no wan reason bad
All fingers not equal I no wan be last
Ahhah
Bi mo se lu koo maa dun
Bimo mo se Le ki maa baa
Because town hall is different from
BALA blue bulaba
Ah
If God don bless my hustle
They say I go scarce like new naira new naira
Any thing I touch naa correct
Oluwa mi jeki connect
They go fess if them see diamond for my neck
Why they carry my problem for their head
Ahhah shibala shibolo
Oh Lord abeg o
I don't wanna be tail
I want to be the head o
If no be you God
Nobody wan help
When I never start o
They want to see the head o
But ororo dey my head o
Oh Lord abeg o
I don't wanna be tail
I want to be the head o
If no be you God
Nobody wan help
When I never start o
They want to see the head o
But ororo dey my head o
I rise cause I no foo
You no be God so don’t judge
Face your own me self get own my cross
Only gods knows the day man go shine **** I no dull
Nothing spoil if you don’t know me well well If i yarn you my life drama you go shock
I no be rema no tell me to calm down
The hustle don Dey show for my body I no fit to hide am
I left home to feed home
Owo yen koti too
No call me for free show
Psalm 59 for my enemy
Oya take microphone and tell me why you Dey envy me
So waa daa be
I no Dey Claim first
I just Dey feel blessed
Make unaa get sense afefe ti fe ati rii nkan to woo si under mini skirt
Oh Lord abeg o
I don't wanna be tail
I want to be the head o
If no be you God
Nobody wan help
When I never start o
They want to see the head o
But ororo dey my head o
Written by: Joel Dada

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...