album cover

Share

Afro-Beat2023
album cover
Share was released on September 8, 2023 by FreeMusicDistrib as a part of the album Share - Single
ReleasedSeptember 8, 2023
LabelFreeMusicDistrib
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Intro
Iwaju ni oloko yii wami loo
Eyin Koo ni o wamiloo
Nobody know the day
Wey man go shine
This life naa turn by turn
Everybody get him own time
Chorus
I get eyes I dey use am dey see
I get hear I dey use am dey hear
I get body my body dey well
I get nose I dey use am dey smell
I no fit Joo zanku without my leg
Many testimony I want to share
Verse 1
Naa person wey well
Na him dey find the bili bili
If it never set ask God
It get some reason reason
I go dey try my best
Timo baasun timobaji
Temi nbawaa ireti siiwaa
Me i no do competition
Won ni moolahun
Owomakaa mi nisan
See I never complete my mission
If you never see me for unaa television
I'm so lucky I'm chasing my dream
All the bad thing I no be victim
See me I'm getting bigger ..
Running the race to get the big bag
Chorus
I get eyes I dey use am dey see
I get hear I dey use am dey hear
I get body my body dey well
I get nose I dey use am dey smell
I no fit Joo zanku without my leg
Verse 2
Steady winning we dey pray for
Sudden death kopaada SIbi to nti boo
Oriwaa Koo ..
Akogun temi Koni ku soju Ogun
Fijabi temi koni ku soju ijaa
Bioba dogun ko dogun
Bi oba dija ko dija
Eyan ayeyii akikaa
They want they see me dey begi begi
But God plan for me naa to buy mansion for lekki
Landlord yatoo si tenant
No winning no rank
Look at me I no lie
see blessings of God for my life
Oluwa Dara Simi dansaki
Tell my why I no go happy
Because
Chorus
I get eyes I dey use am dey see
I get hear I dey use am dey hear
I get body my body dey well
I get nose I dey use am dey smell
I no fit Joo zanku without my leg
Last outro
Landlord yatoo si tenant
No winning no rank
Look at me I no lie
see blessings of God for my life
Oluwa Dara Simi dansaki
Tell my why I no go happy
Because
Chorus
I get eyes I dey use am dey see
I get hear I dey use am dey hear
I get body my body dey well
I get nose I dey use am dey smell
I no fit Joo zanku without my leg
Outro
Oh nana
Oh nana
Oh nana
They call me dadex star
Written by: Dadex, Joel Dada

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...