album cover
Lobatan
757
Afro-Pop
Lobatan was released on April 28, 2023 by Jaywillz / Azuri as a part of the album Pretty Inside - EP
album cover
Release DateApril 28, 2023
LabelJaywillz / Azuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jaywillz
Jaywillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jaywillz
Jaywillz
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Xtofa
Xtofa
Producer

Lyrics

Rollboy, ah
Mad o!
My dear
What do you need to show you I care
Chop all my money girl no fear-fear
Stay I go hold you shey you dey hear
Fine like maami water o
Wetin remain na to dey appear
Girl watchu do, I have no idea
I don't, I don't know what you do to me
Make we do this all night long girl, eh
Shey I wrong you jowo jowo
If I hold you lobatan (Oh lobatan)
Hold you down I swear (Oh lobatan)
Make we do this all night long girl, eh
If I wrong you jowo jowo
If I hold you lobatan (Oh lobatan)
Hold you down I swear (Oh lobatan)
I like girls wey dey appreciate
E do me like to carry you go
Ah! Fine girl no pimple
She smile, you see dimple ( I don get babe)
Fine like maami water o
Wetin remain na to dey appear
Girl watchu do, I have no idea
I don't, I don't know what you do to me
Make we do this all night long girl, eh
Shey I wrong you jowo jowo
If I hold you lobatan (Oh lobatan)
Hold you down I swear ( oh lobatan)
Make we do this all Night long girl, eh
If I wrong you jowo jowo
If I hold you lobatan (Oh lobatan)
Hold you down I swear (Oh lobatan)
Written by: Jaywillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...