album cover
Aje
10
World
Aje was released on May 14, 2023 by Boomkit as a part of the album Aje - Single
album cover
Release DateMay 14, 2023
LabelBoomkit
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spencerbabajay
Spencerbabajay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ololade Shodiya
Ololade Shodiya
Lyrics

Lyrics

Yo
You say
As you know Spencerbabajay
Gat no choice I have to face my dreams
I gats nobody wey go pay my bills
This kele don dey bother me
Family problems don dey tire me
But wetin mama go chop
You downgrade me shey you no wassup
I dey kampe 'cause I no go fall two four seven grinding men no go dull
Many yawa sup you no pick my call
But he go soon set say mo ni igba gbo
I know one day emi loma gbo
And I go soon blow eyin gan ma fo
Ani mio mo pe ori loro o
Mio mo pe ori lola o
Mio mo pe ori ni gbogbo nkan
Nba ma ti sare ola o
Ani mio mo pe ori loro o
Mio mo pe ori lola o
Mio mo pe ori ni gbogbo nkan
Nba ma ti sare ola o ah-ah-ah
Aje mo pe o
He no con good if money no dey o
Make he kupe make the money long
Na only money make me fall in love
But me I no relent I dey hustle lo
If I no make am for this game koni funny gan
My brody koni funny gan
Because they no know as the grind dey be
Make my music pay me oun sha ni temi
I gats risk anything lati kore temi
No be say I too good afi kori gbemi
Fi agbara re han
Laye mi o je ko ta lemo
Ma je ko mo ire to n be lona
As he dey be eni ba lomo
Ani mio mo pe ori loro o
Mio mo pe ori lola o
Mio mo pe ori ni gbogbo nkan
Nba ma ti sare ola o
Ani mio mo pe ori loro o
Mio mo pe ori lola o
Mio mo pe ori ni gbogbo nkan
Nba ma ti sare ola o ah-ah-ah
Aje mo pe o
He no con good if money no dey o
Fi agbara re han
Laye mi o je ko ta lemo
Ma je ko mo ire to n be lona
As he dey be eni ba lomo
Fi agbara re han
Laye mi o je ko ta lemo
Ma je ko mo ire to n be lona
As he dey be eni ba lomo
Written by: Ololade Shodiya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...