Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eastern Vybz
Eastern Vybz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chiekezie Umeh
Chiekezie Umeh
Songwriter

Lyrics

Mmm Mmmmmm Mmmmmmm Mmmmm Wo yi wo yi wo Odo oh See you with your bobo oh I know love e dey sweet but the pain at ending is it worth it at all? Ejim ọfọ oh Say me I do you no wrong Me I no fit talk wetin wey you do me When you don move on already Anxiety dey mess me up Inferiority dey knock my door The things I love na-alụ mụ afọ Na who send me go fall in love? Anxiety dey mess me up Inferiority dey knock my door The things I love na-alụ mụ afọ Na who send me go fall in love? Na mumu dey fall in love Na mumu dey fall in love Anything wey concern love no call me cause I no dey involve Na mumu dey fall in love Na mumu dey fall in love Anything wey concern love no call me cause I no dey involve Mpa e dey pain me Cause the way that I love is unhealthy But na me dey toxic apparently But na me dey toxic apparently Why you wan play the victim? Shey you know my chest still dey pain me? After all these things wey you do me? When you know my chest still dey Mtchewww Anxiety dey mess me up Inferiority dey knock my door The things I love na-alụ mụ afọ Na who send me go fall in love? Anxiety dey mess me up Inferiority dey knock my door The things I love na-alụ mụ afọ Na who send me go fall in love? Na mumu dey fall in love Na mumu dey fall in love Anything wey concern love no call me cause I no dey involve Na mumu dey fall in love Na mumu dey fall in love Anything wey concern love no call me cause I no dey involve Mmmmm Mix unusual Vibe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out