Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eastern Vybz
Eastern Vybz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chiekezie Umeh
Chiekezie Umeh
Songwriter

Lyrics

Mm mm mmm Mm mm mmm Wo yi wo yi wo Wo yi wo yi wo Omalicha nwa what's up? Hol up oh I call you no pick up oh Wetin sup oh? And if you no wan love up oh Speak up oh I no fit come dey force love oh Na mess up oh And if you don dey burn out oh Talk am oh Cause me I wan dey ball out oh I just wan know You no fit come dey act up oh Na fuck up oh I no fit come dey force love oh Na mess up oh I tell you make you know now I no fit breath i dey feel like say i wan drown Akwa na-agu m But I be hard guy for my compound My battery low I dey feel like I dey shut down I dey feel like onuku Ku Ku Ku Ku When I look at the things you do I dey feel like Onuku Obianuju Ju Ju Ju Ju When I look at the things you do I dey feel like Onuku I'm in pain I can't believe I'm smoking again I can't believe we are back here again Love is my strength and love is my bane Ahhhaaa I'm going insane So many things wey dey bother my head So many things wey dey gbaka my brain Na you break my heart unbreak it again Ahhaa I tell you make you know now I no fit breath i dey feel like say i wan drown Akwa na-agu m But I be hard guy for my compound My battery low I dey feel like I dey shut down I dey feel like onuku Ku Ku Ku Ku When I look at the things you do I dey feel like Onuku Obianuju Ju Ju Ju Ju When I look at the things you do I dey feel like Onuku Mm mm mmmm Mm mm mmmm Mm mm mmmm Mm mm mmmm Mm mm mmmm Mm mm mmmm Mm mm mmmm Mm mm mmmm Vibe Mix unusual
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out