album cover
Ashawo
6
Dance
Ashawo was released on June 16, 2023 by Inappropriate Prisess as a part of the album Dreams Come True - Single
album cover
Release DateJune 16, 2023
LabelInappropriate Prisess
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Inappropriate prisess
Inappropriate prisess
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prisess Nwachi
Prisess Nwachi
Songwriter

Lyrics

Intro:
Inappropriate Prisess
I go tell you a little story
Story, story, story yeah
Are you ready
We are ready
Ready
Verse:
I met this girl on the way to church
She say aunty abeg o
I need your help
I ask her what\'s the matter
She say make l no judge her
I say to ah l no dey judge you my dear
Tell me wetin be the matter
Then she say
Aunty no vex
I say l no dey vex
Please talk my dear
She come say
Chorus:
Ashawo na work
Why you dey hate ashawo
Ashawo na work
Why you dey hate ashawo
Na because l make it a living
I\'m not a bad person
It\'s just my work
I’m not a bad person
Rap:
Baby girl don\'t cry
I feel your pain
I no say ashawo na your work
There\'s hope for you through Christ Jesus
Even God tell prophet Hosea to marry ashawo then
So you got hope dear
No loose hope
God gat you
Hook:
She comes say aunty no vex
Please don\'t judge me
It\'s just my work
Am not a bad person
It\'s just my work
Chorus:
Ashawo na work
Why you dey hate ashawo
Ashawo na work
Why you dey hate ashawo
Na because l make it a living
I\'m not a bad person Yeahl
It\'s just my work
I’m not a bad person
Verse 2:
 I tell her l no dey judge person
I know it\'s just your work
All is not gone yet
Just trust in God and believe in yourself
He loves you just the way you are
Don\'t let people put you down
I know you no be ashawo
It\'s just your work
So God got you
Hook:
She comes say aunty no vex
Please don\'t judge me
It\'s just my work
Am not a bad person
It\'s just my work
I’m not a bad person yeah
Chorus:
Ashawo na work
Why you dey hate ashawo
Ashawo na work
Why you dey hate ashawo
Na because l make it a living
I\'m not a bad person
It\'s just my work
I’m not a bad person
Outro:
Aunty no vex
I no be ashawo
It\'s just my job
I say dear l no vex
It’s just your job
One love dear
God gat us
Oooh yeah
Written by: Prisess Nwachi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...