album cover
Uche Face
World
Uche Face was released on October 5, 2023 by Inappropriate Prisess as a part of the album Dreams Come True
album cover
Release DateOctober 5, 2023
LabelInappropriate Prisess
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Inappropriate prisess
Inappropriate prisess
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prisess Nwachi
Prisess Nwachi
Songwriter

Lyrics

Yeah oh yeah
Yeah yeah
Inappropriate Prisess
Show dem show dem
Uche face
 
I no dey look Uche face
I no dey look Uche face
Uche face is so so ugly
Uche face is so so ugly
I no dey look Uche face
I no Dey look Uche face
Uche face is so so ugly
Uche face is so so ugly
Chai
 
 
Make you no dey look my face like that
Alaye wetin you dey cap
Shey you want collect wototo
Wether you
No dey look me like that a
Abi you don dey smoke loud
I go tell you sey l smoke am pass you
No dey look me like sey you know me
Ta shut up
 
I no dey look Uche face
I no dey look Uche face
Uche face is so so ugly
Uche face is so so ugly
I no dey look Uche face
I no dey look Uche face
I rather make you laugh than cry
Make you laugh than cry
 
If you come close
You go know sey l’m so funny
Make you laugh
Make we jolly
Make we have fun
But if you vex me
You go collect wototo
You go see l get oba for head
E Dey touch touch
 
Yeah
Portable think sey he be craze man
He never see another craze girl
When l give you craze style
You go dey craze dey go
Terry G think sey he craze
Me l craze pass am
Ta who you be
Who you be
Who you epp
You dey mad
 
On colos
On colos
On colos
On colos
On colos
On colos
On colos
On colos
 
I no dey look Uche face
I no dey look Uche face
Uche face is so so ugly
Uche face is so so ugly
I no dey look witchy witchy
I no dey look Mami water
Na my God l dey look
Na my God l dey look
 
Why you dey look me
Why you dey look me
Why you want to be me
Why you dey look me
Why you dey look me
Why you want to be me
Why you dey look me
Why you dey look me
Why you want to be me
Dey look me
Dey look me
Why you want to be me
 
I no dey look Uche face
I no dey look uche face
Uche face is very ugly
I no dey look Uche face
Uche face is very ugly
Uche face
 
Me no dey look Uche face
Me no dey look Uche face
I rather dance dance and dance
Make we dance
Make we shake shake
I go dey shake my uwku
Shake my uwku
Cause l no dey look Uche face
Written by: Prisess Nwachi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...