album cover

Tomorrow

3,241Afro-Beat2023
album cover
Tomorrow was released on July 1, 2023 by SIINKO as a part of the album Tomorrow - Single
ReleasedJuly 1, 2023
LabelSIINKO
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Sawnbibee ah nah
Ehn Ti bey bey
Ahn ahn ahn
If I no dey shey you go mark present for me ohh?
Na only you fit run am for me ohh
Break time I go buy sweet for you ohh
And if you no dey
Baby I go answer for you ohh
See your test I go write am for you ohh
Result I collect am for you ohh
Ehn
Àyiñ calabar ohh
Yak ikob ata ohh
If I no take you far
Your body so divine ohh
I no go play u foul
I no go play you foul
Àyiñ calabar ohh
Yak ikob ata ohh
If I no take you far
Your body so divine ohh
I no go play u foul
I no go play you foul
Tomorrow no dey
Tomorrow no dey yeah
Today nah today
Everyday go be our holiday
Tomorrow no dey yeah
Tomorrow no dey yeah
Today nah today
Everyday go be our holiday
Yeah
If I leave you
If I leave you make I pkai ohh
And if you do same I go cry ohh
Your voltage too much for my socket Ohhh
I got my mind set on you
I got my mind set on you
We gonna spend time
A whole lot of precious time
Anything wen you want I do do do
Àyiñ calabar ohh
Yak ikob ata ohh
If I no take you far
Your body so divine ohh
I no go play u foul
I no go play you foul
Àyiñ calabar ohh
Yak ikob ata ohh
If I no take you far
Your body so divine ohh
I no go play u foul
I no go play you foul
Tomorrow no dey
Tomorrow no dey yeah
Today nah today
Everyday go be our holiday
Tomorrow no dey yeah
Tomorrow no dey yeah
Today nah today
Everyday go be our holiday
Yeah
Tomorrow no dey
Tomorrow no dey yeah
Today nah today
Everyday go be our holiday
Tomorrow no dey yeah
Tomorrow no dey yeah
Today nah today
Everyday go be our holiday
Yeah
Àyiñ calabar ohh
Yak ikob ata ohh
If I no take you far
Your body so divine
I no go play u foul
I no go play you foul
Àyiñ calabar ohh
Yak ikob ata ohh
If I no take you far
Your body so divine
I no go play u foul
I no go play you foul
Written by: Precious Akpan

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...