album cover
Nysc
album cover
Nysc was released on June 10, 2023 by JIO EMPIRE as a part of the album Nysc - Single
June 10, 2023
LabelJIO EMPIRE
LanguageEnglish
BPM118
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Them go wake us early (wayoyo)
(okay!!!!)
them go say na training (wayoyo)
(okay!!! so una no want sing ba!!)
Them go give us tuwo (wayoyo)
(una no want sing ba!!)
Them go say na (wayoyo)
Gentlemen (heey!!)
Gen gentlemen (heey!!)
Moral (high)
 
Me i no know say na so NYSC be (ahh)
I been think say if i serve E sure for me (ahh)
Na the allowee been dey entice me (ahh)
Until i con go jam wettin don pass me (ahh)
Say when i reach camp
I see shege
I try relocate
Dem no gree me
Where dem been post me
No service
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
Written by: Yusuf Muhammad, jairus ijale otokpa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...