Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
LKT
LKT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olalekan Olayade
Olalekan Olayade
Songwriter

Lyrics

Shey you go gawk am?
Price your market!
Edlyne Records
(Young D on the beat)
Malo ma se bi ere
Oja mo ra ma ta ma je ere
Ki lo de to fe ra ipekere
Abi agba e shey omo kekere
Shey you wan buy abi you wan sell
Me I wan buy from the very fine girl
Scarcity dey town omo I can’t tell
Se o mo iye ton ta cowbell
Ye
Today today
My market must sell today today
Ghana must go must full
Today today
Kowo sha ti pe ti pe
A nanananana nananana
A nanananana nananana
How market today?
Shey you sell today?
The little one wey you sell thank God e
Tomorrow is another day
Eh ah
How market today?
Shey you sell today?
The little one wey you sell thank God e
Tomorrow is another day
Eh ah
Rora ma no oja lowo omo igbo
Awon yen o ready lati ta zobo
Ni check point olopa oni gba bobo
Iya kabo omo kule e gba gogo
As market don high, ni eatery
Shey o mo iye ton ta meat pie
The last time wey I carry girl go I wan cry
20k shey na gold I wan buy
If I got the money I go buy things unbuyable
Anything wey I wan buy must be sensible
Oja oyinbo omo it's unstoppable
Then chocolate from iya Sadiku
Ni ilasa
Today today
My market must sell today today
Ghana must go must full
Today today
Kowo sha ti pe ti pe
A nanananana nananana
A nanananana nananana
How market today?
Shey you sell today?
The little one wey you sell thank God e
Tomorrow is another day
Eh ah
How market today?
Shey you sell today?
The little one wey you sell thank God e
Tomorrow is another day
Eh ah
Ye, no credit, no story
Oju mi go like say I don poli
Pack my log, no nothing like sorry
If you wan buy buy, make you hurry
Ye this my Naija man omo na gas e gas
1 plus 2 plus 3 mathematical
If you wan do business, you must get the capital
Shoemaker, barber, tailor, carpenter, oh
Today today
My market must sell today today
Ghana must go must full
Today today
Kowo sha ti pe ti pe
A nanananana nananana
A nanananana nananana
How market today?
Shey you sell today?
The little one wey you sell thank God e
Tomorrow is another day
Eh ah
How market today?
Shey you sell today?
The little one wey you sell thank God e
Tomorrow is another day
Eh ah
Se aje bugba re je loni o
Se aje bugba re je loni
Eh, my market must sell
Edlyne Records
Young D
Written by: Olalekan Olayade
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...