Music Video

Featured In

Listen to The Goat - Single by Monaky
ALBUMThe Goat - SingleMonaky

Credits

PERFORMING ARTISTS
Monaky
Monaky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Harrison Ekunwe
Harrison Ekunwe
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ KHAYLEB
DJ KHAYLEB
Producer

Lyrics

Pass me the loud Please on a low-key, no let am loud As I dey so I be pastor for house My papa no know say he pikin dey blau Pass me the loud I am the goat wey be sheep for house Na two bible dey de for my bag One na for God one is made of grass When I dey church I like to shout halle (alright) Dem no dey see say I dey carry kele (alright) I dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh I likе to shout halle Dem no dey see say I dеy carry kele (alright) I dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (But shey) na me dey roll the jumbo Bad nigga whey be good example Good pikin that is very bad o Virgin boy whey go shift your pant o Na me dey roll the jumbo Bad nigga whey be good example Good pikin that is very bad o Virgin boy whey go shift your pant o I no dey follow run from ekelebe Them dey call me omo oluwa Family dey call me akorede Them dey call me omo oluwa When I dey church I like to shout halle (alright) Dem no dey see say I dey carry kele (alright) I dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh I like to shout halle (alright) Dem no dey see say I dey carry kele (alright) I dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh I like to shout halle (alright) Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry) I dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry) I like to shout halle (alright) Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry) I dey wear shokoto like baba shade (alright) Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry) Ahh, my papa think day I no know anything Wahlai mama fit swear say I no know anything I no dey sick but I dey take medicine Early momo for house we don dey roll something
Writer(s): Akpevwe Waka-otenuda, Harrison Ekunwe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out