Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Crayon
Crayon
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Songwriter
Alexandre Uwaifo
Alexandre Uwaifo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Johnny Drille
Johnny Drille
Mixing Engineer
Andre Vibez
Andre Vibez
Producer

Lyrics

Hmm-mm, uhm-side (Vibes) Wetin, wetin, wetin, wetin Wetin go be, go- (Wawa-uh) Wetin go be, go be, my brother Wetin go be, go be E no get as e wan be, wetin go be, go be Wetin go be, go be, my brother Wetin go be, go be E no get as e wan be, wetin go be, go be Follow who know road, as I dey waka Make I no come stumble Say my matter, lọwọ Ọlọrun Odinaka, show me who your friend be And I go tell you who you are Dem fit to buy you bar, but no fit to give you bar Na person wey know you na him go follow chook you pass Emeka, no go zuzu Emeka, no go follow yansh, make you use your compass Oh my God o, nobody killy my vibes o As I dey humble pray and work o As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o Oh my God o, nobody killy my vibes o I no dey give another man no yawa o Badder mango don chala o, oh, chala o Wetin go be, go be, my brother Wetin go be, go be E no get as e wan be, wetin go be, go be Wetin go be, go be, my brother Wetin go be, go be E no get as e wan be, wetin go be, go be No condition permanent, make you no see life like tournament Pray for grace and sacrament Your fellow man no be your opponent Think am twice, make you augment Make you not put faith for government Anoneti, wetin my eyes don see I no fit to talk lórí títí Do, if you stumble, you go learn if you try to dey humble, you go see This life no be rumble, e go set If you use your I.Q, you go see Oh my God o, nobody killy my vibes o As I dey humble pray and work o As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o Wetin go be, go be, my brother Wetin go be, go be E no get as e wan be, wetin go be, go be Wetin go be, go be, my brother Wetin go be, go be E no get as e wan be, wetin go be, go be Oh my God o, nobody killy my vibes o As I dey humble pray and work o As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o Oh my God o, nobody killy my vibes o I no dey give another man no yawa o Badder mango don chala o, oh, chala o
Writer(s): Charles Chibueze Chukwu, Alexander Uwaifo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out