album cover
Shuga
2
Afro-Pop
Shuga was released on August 18, 2023 by O'Keys Entertainment LLC as a part of the album Shuga - Single
album cover
Release DateAugust 18, 2023
LabelO'Keys Entertainment LLC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oke Olusegun Ayobami
Oke Olusegun Ayobami
Songwriter

Lyrics

La la la le e e e e e e e e e e
Man dey yarn when he see wetin he want
I no care wetin dem talk about you
Such is life make we toast to the life
By morning you go dey waka like an Angel
Bola give me shuga make I love you
Oya life no easy make I tell you
Right now lets do normal no dey dull me
Bola you be shuga make I love you
I won't love you any less
I gbadun the way you handle your own business
Happy time make we jolly just dey go
We no send we go dey rock till the morning comes
Bola give me shuga make I love you
Oya life no easy make I tell you
Right now lets do normal no dey dull me
Bola you be shuga make I love you
Sweet all my people say
La la la la la la la la la la la la la
La la la la la la la la la la la la la
La la la la la la la la la la la la la
Bola give me shuga make I love you
Oya life no easy make I tell you
Right now lets do normal no dey dull me
Bola you be shuga make I love you
Ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye yea yea yea yea
Yea yea yea yea
Written by: Oke Olusegun Ayobami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...