album cover
No Be Mate
Afro-Beat
No Be Mate was released on May 1, 2025 by O'Keys Entertainment LLC as a part of the album No Be Mate - Single
album cover
Release DateMay 1, 2025
LabelO'Keys Entertainment LLC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
SegeBami
SegeBami
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Olusegun Ayobami Oke
Olusegun Ayobami Oke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kokonse
Kokonse
Co-Producer

Lyrics

Can i have another yeah yeah yeah yeah
I remember back then in Gbagada me I just dey focus no be my power
Sey you no dey see me wake pass so why you come dey beef me my brother
Na jeje me dey do to get by no dey sell me fake love I no buy
Be you and do you
Cause me and you we no be mate me and you we no be mate
Me and you we no be mate me and you we no be mate
Sey you know dem born me for Lagos(for lagos)
Mi oni ki ti eni body mada (Di mada)
So why you come dey worry its my time(its my time)
Oluwa lo se fun mi my brother (My brother)
Na greatness me dey see for this life dem go soon take light
Make I go work gboju I no be your mugu
Me and you we no be mate me and you we no be mate
Me and you we no be mate me and you we no be mate
Me and you we no be mate me and you we no be mate
Me and you we no be mate me and you we no be mate
Hey hey hey
We no be mate we no be mate no dey push me no dey push me
Agbo to fi ęyin rin lò kilo lò muwà
Written by: Olusegun Ayobami Oke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...