Lyrics

Tohbad oh Yeeeh, yeeeh Omo Ola, ha As I day work, I day pray, I day give God the thanks Many things weh deh make me the vex E mi noh okere ju lati lo benz Na why I dey work, I day pray,make e set o I say,oh no Sha ma hustle ko leh lowo Cause many things dey weh you don't know And if you no go hard, you go home oh oh oh oh oh Elada mi yeh yeh Wa gbe ire mi ko mi o Because I don teh for street Weh I deh hustle for this money o Family don pray sote, deh don tire to pray for me o Baba no loose guard mi Make you shower your blessings on me For this life, I must lowo Cause I no say nah yolo You only live once, my brother Time is running, no slow mo For this life, I must lowo Cause I no say nah yolo You only live once, my brother Time is running, no slow mo Oluwa soro mi dayo,madupe Ah Shekere o kin bawon rode ibanuje Oladun, Oloyin Man, have been living my best life If you dey pray for Camry, make baba wire you Tesla Every night, Man, I'm outside 150 KM, pelu bouncer If den come ask me, ano answer Ah Elada mi yeh yeh Wa gbe ire mi ko mi o Because I don teh for street Weh I deh hustle for this money o Family don pray sote, deh don tire to pray for me o Baba no loose guard mi Make you shower your blessings on me For this life, I must lowo Cause I no say nah yolo You only live once, my brother Time is running, no slow-mo For this life, I must lowo Cause I no say nah yolo You only live once, my brother Time is running, no slow mo Oladun, Oloyin Man, have been living my best life If you dey pray for Camry, make baba wire you Tesla
Writer(s): Oladejo Tobiloba Isaac Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out