album cover
Doshing
32
Hip-Hop/Rap
Doshing was released on July 24, 2023 by The Cure HQ as a part of the album Doshing - Single
album cover
Release DateJuly 24, 2023
LabelThe Cure HQ
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM69

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ndumanu Junior N
Ndumanu Junior N
Songwriter

Lyrics

Life di gi me obstacles, i di dosham like doshing
Man no fit shake for di position, man be dan pin nkondi
Sika say man comot bda , dem wan tori me dorty
Katakuru inside kwat i no di chop me porti
No be na matter for forcam, di tin dey inside my bone
Man di function na like chebang, sika say war dey my zone
Na palava who no di lossam, no be na palava tone
Na group work, boh i no di toucham, i prefer walking alone
I'm sick of the fake, I'm allergic, killer na brother ei keeper
Slip but don't fall, be athletic, old girl na wounded sporter
For street dem no di panic, ya eye go show u di blunder
Giving na part of ma habit, na me be di gi madam duster
Life di gi me obstacles, i di dosham like doshing
Man no fit shake for di position, man be dan pin nkondi
Sika man comot bda , dem wan tori me dorty
Katakuru inside kwat i no di chop me porti
Like man weh be die for 98 , i no di fear me nothing
Idea dem flop for ma head, ma own na ele chatting
The matter don last complicate, all man dey inside spacing
Wounded kana charking, head dey for inside steady checking
Man boy no be na for drip , loyalty dey that your gene
God ei calling na na bip, network no first dey your sim
I di chombe na ma bip, when i dey corner ma Queen
All man ei meter di trip , when doh dan enter the scene
Life di gi me obstacles, i di dosham like doshing
Man no fit shake for di position, man be dan pin nkondi
Sika man comot bda , dem wan tori me dorty
Katakuru inside kwat i no di chop me porti
Written by: Ndumanu Junior N
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...