album cover
Romance
14
Music
Romance was released on August 4, 2023 by Independent as a part of the album Change My Life - EP
album cover
Release DateAugust 4, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Beautiful African
Woman wey dey bounce
She sabi romance o
She sabi romance o
Beautiful African
Woman wey dey bounce
She sabi romance o
She sabi romance o
Ahh geh geh!
Botompawa geh geh!
Ahh geh geh !
Botompawa geh geh!
Jo morita jo
Jo morita jo
Give it to me butterflies
In my belly oo
Morita jo
Jo morita jo!
Jo morita jo
As you wine am so-tee you
Fit spend all my money oo
Morita jo
Morita like my condo
What she do me I don't know
Make we disturb our neighbors
Make dem call the po po
I say!!
I no go break your heart ooo
But I go break your back
No go Dey change your style ooo
Just be like that
Beautiful African
Woman wet dey bounce
She sabi romance o
She sabi romance o
Beautiful African
Woman wey dey bounce
She sabi romance o
She sabi romance o
Bridge
Ahh geh geh!
Botompawa geh geh!
Ahh geh geh !
Botompawa geh geh!
Sax melodies
Beautiful African woman
Wet dey bounce
She sabi romance o
She sabi romance o
Beautiful African woman
Wey dey bounce
She sabi romance o
She sabi romance o
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...