album cover
iFE
3
Music
iFE was released on August 4, 2023 by Independent as a part of the album Change My Life - EP
album cover
Release DateAugust 4, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Charisma
Charisma
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Gigz
Gigz
Mixing Engineer
Beatz vampire
Beatz vampire
Producer

Lyrics

Ife
Wooo wooooo yeee!!!
Aaaaaaa!!
Charisma again
Aaaaaa aaa!!
Ife lo kpan mi bi otiiiii iii
Ife lo kpan mi bi otiiiiiiii
Ife lo knon mi bi otiiiiiiiiii. !!
I want wetin dey your bodyyy
I want love wey dey pass moneyyy
I wanna be your remedyyyy yyy
I wanna sing yuh melodies
Babe just tell me
What you neee eeeed!!
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
You got the juice ,I got the sauce
I got the sauce,you got the juice
You got the juice ,I got the sauce
Without you there is no us babe
You got the juice ,I got the sauce
I got the sauce,you got the juice
You got the juice ,I got the sauce
Without you there is no us babe
You dey run on my mind like Usain Bolt
Usain Bolt
I dey love you,ebi like I dey fool
I dey fool
If I miss you then babe I dey booze
I dey booze
I dey talk true like I be drreal
Drreal
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Verse
I sing my song
You hear my song
Babe sing along
Make you no dey
And do like boring
I sing my song ooh
You hear my soong!!
Babe sing along
Make you no dey
Do and do like boring
Honeyyyy!!
Gbeseee gbessee!!
Babe gbesseeee bgessee!!
Make we gbessee
Gbessee gbesse gbesse
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
Babe follow me go go
Make we jo joli jo jo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...