Lyrics

Yeah Na play play Na play play Na play play We take reach where we dey Na play play Na play play Na play play We take reach where We dey But I remember those nights I Had to go down on my knees and (Say) Holy Father Father Come see man thru Father come today Many shortcuts to success Wey we fit pass through But we waka all the way Holy Father Father Come see man thru Father come today Many shortcuts to success Wey we fit pass through But we waka all the way Back then hope Was the beginning of Ako n' Uche Wey make everyday now na holiday Momma tell me say if you go all the way Them go holla why ye I no dey let emotions dey enter matter Wetin go turn to wine you wan turn to water Untouchable still on the matter (I say) Na play play Na play play Na play play We take reach where We dey Na play play Na play play Na play play We take reach where We dey But I remember those nights I Had to go down on my knees and (Say) Holy Father Father Come see man thru Father come today Many shortcuts to success Wey we fit pass through But we waka all the way Holy Father Father Come see man thru Father come today Many shortcuts to success Wey we fit pass through But we waka all the way When the president e dey play (dey play) Senator e go play (dey play) Governor you go play (dey play) Chief judge you go play (dey play) We the mass we dey play (dey play) You wey relax you dey play Well what I can tell you is that Na play play Na play play Na play play we take reach where we day Tekno
Writer(s): Kelechukwu Augustine, Chris Sunday Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out