Lyrics

Ekwerekwe Trouble find me, I Tackle am there Mr Mogbo Mogbe Simple question Na Wetin you gain Call me born throway And E know say na God pikin i be Make am clear again Biko gwa mu Nna wetin be gain Say the boy no fit to fold No dey put shape for cloth Heavy is the weight on my head And you sef concur E dey put am well for your body Na him dey make you Wan convulse Say the boy no fit to fold No dey put shape for cloth Say the boy no fit to fold No dey put shape for cloth Heavy is the weight on my head And you sef concur E dey put am well for your body Na him dey make you Wan convulse Say the boy no fit to fold No dey put shape for cloth Today We go clear all your doubt for here Before you even try We go de-escalate the issue E go melt, E go die for ground Ekwerekwe Wey the Cho and the tequila dey Call me born throway Na flex I dey flex No kill anybody No go mental Cos I dey calm You Wan stress am Buh Anybody wey Wan try E go be like say na film Even if na curse We go break am Shey oro kpe o ja Sofe Ba mi saare oma ja Malo maro kpe ole sh'omo olorun leshe (Leshe Leshe Leshe) Kia Kia lo ma ta Ekwerekwe Trouble find me I Tackle am there Mr Mogbo Mogbe Simple question Wetin you gain Call me born throway And E know say na God pikin i be Egbon Mogbo Mogbe Excuse my French Sa VA Kin tun laye Say the boy no fit to fold No dey put shape for cloth Heavy is the weight on my head And you sef concur E dey put am well for your body Na him dey make you Wan convulse Say the boy no fit to fold No dey put shape for cloth
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out