Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shilee
Shilee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Shiloh Dobra German
Shiloh Dobra German
Songwriter

Lyrics

Badboy Omote omote omotete o Fine face slim waist Sisi neh neh All the touch you dey touch Take am jeje o From the down to the top Make you bend bend Omo make you bend No offense Wetin you carry fefenefe Oh my girl Burst my head Wetin you carry fefenefe And her waist na die Her yansh na protocol breaker I dey for insta you finish my data Whine am slow down mamacita Body so fine omotena Them say na kele wey go kill me I get like 60 for my bed They call me Badboyshilee She call me Shilee for the girls Make you no dey give me attitude If i dey talk shine your 32 Your body na miracle Your body na miracle wowowowo And her waist na die Her yansh na protocol breaker I dey for insta you finish my data Whine am slow down mamacita Body so fine omotena And her waist na die Her yansh na protocol breaker I dey for insta you finish my data Whine am slow down mamacita Body so fine omotena
Writer(s): Shiloh Dobra German Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out