Lyrics

Ladies Dragon Mafe If I could say the weather go do so Whey they attack me like Gatuso? My Fashion High, eyan Jago Nwakeko, bami la'gbo, uh Why you gonna do like this? Why you gonna vibe like say you be God oh? Why you con dey shout like that? Uh, you dey shout for me? All my guys don gbeff All my guys don shayo All my guys don penkelemes Basira ti shayo Won ni "k'ama fa kpoli oh" Won ni "k'ama fa skunk" Won ni "k'ama gbe molly oh" But, you know I'm not holy oh, holy oh Yeah Mama found out the hard way Dad don't know he could find out the hard way 'Cause even me sef no believe am All these years, I was fighting against Sativa Make somebody watch over me For this life, make I no go comit 'Cause these people wan dey test me I'm high all day, make dem no stress me, yeah Now, I wish awake and bake Need to slow down cuh the life is a race Make I focus, only money me I make It's a hundred thousand millions All my guys don gbeff All my guys don shayo All my guys don penkelemes Basira ti shayo Won ni "k'ama fa kpoli oh" Won ni "k'ama fa skunk" Won ni "k'ama gbe molly oh" But, you know I'm not holy oh, holy oh Ti moti f'asho awure joko, ti moti para na Ati 1920 bobo, ni mo tin fa gbana Won ni "won wa mi" Won ni "won wa mi", uh-uh And, I'm on top of the world, I no dey bota, on God All my guys don gbeff All my guys don shayo All my guys don penkelemes Basira ti shayo
Writer(s): Lucas Daniel Macaluso, Kyle Patrick Van Riper, Emeka Akumefule, Westen Weiss, Blessing Mariam Akiode, Osagie Onabun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out