album cover
Celibate
World
Celibate was released on September 15, 2023 by Mordi as a part of the album Rockstar
album cover
Release DateSeptember 15, 2023
LabelMordi
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mordi
Mordi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obiagwu Michael
Obiagwu Michael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mordi
Mordi
Mixing Engineer
D-Soundz
D-Soundz
Producer

Lyrics

Shawty don dey do yanga
E reach my turn she say
She wan dey celibate
Omo i no fit understand
Why why no do oh nooo
Shawty don dey do yanga
E reach my turn she say
She wan dey celibate
Omo e dey burst my element
Why why no do
Oh my Shila
Why you wan turn my jailer
You deny me vanilla
Why you wan strong my knee yee yeee
Oh my shila
Why you wan turn my jailer
You deny me vanilla
Why you wan strong my knee yee yeee
Anything you like make you call am for me
Say I go do for you
Any as e be me I no go leave
Girly let me assure you
All the other guys wey dem don do finish
Why you wan try spoil my own
Nobody for me baby only your body I want ehh
Shawty don dey do yanga
E reach my turn ye ahh
Nothing wey e dey for me
For your body why oh why
Shawty why you do yanga
Reach my turn oh no
And I want your body yee yeee
Shawty don dey do yanga
E reach my turn she say
She wan dey celibate
Omo i no fit understand
Why why no do oh nooo
Shawty don dey do yanga
E reach my turn she say
She wan dey celibate
Omo e dey burst my element
Why why no do
Oh my Shila
Why you wan turn my jailer
You deny me vanilla
Why you wan strong my knee yee yeee
Oh my shila
Why you wan turn my jailer
You deny me vanilla
Why you wan strong my knee yee yeee
Written by: Obiagwu Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...