Music Video

Nothing
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Moses Bliss
Moses Bliss
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Bliss
Moses Bliss
Songwriter

Lyrics

Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit do E no matter wetin you dey go through Make you no forget Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit change oo E no matter wetin dem be tell you I'm here to tell you Nothing wey God no fit do No man wey God no fit bless No man wey God no fit help oo E no matter wetin you dey go through I have come to tell you No man wey God no fit bless No man wey God no fit lift (ah) No man wey God no fit lift E no matter wetin you dey go through Make you no forget No man wey God no fit lift No door wey God no fit open, hey No door wey God no fit open E no matter Wetin you dey Go through I'm here to tell you No door wey God no fit open, yeah No man wey God no fit heal No man wey God no fit touch oo I've never seen the righteous forsaken Never seen the sea begging bread I'm here to tell you No man wey God no fit heal Nothing wey God no fit do Eh, eh Nothing wey God no fit do E no matter wetin you dey go through I'm here to tell you Nothing wey God no fit do E no matter wetin you dey go through Make you no forget Nothing wey God no fit do
Writer(s): Martin Gore Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out