Lyrics

Olo-lo-lo Boy Ranking Ye, inna mi hood, many youth wan be like Wizzy But, many dreams don die, my brother, e no easy Taking it not for fun, day to day, me dey reason (day to day, me dey reason) Mm, jek'an mo pe we up, a de ti gbera nisin Mm-yeah, tell dem we up (tell dem we up) Brother, you no go fall oh (Edumare, bless my way up) Up, up, up, up (tell dem we up) Sister, you no go fall oh (no, don't know wetin dey sup) (I don know wetin dey sup), tell me wetin dey sup We out here for the paper and 'Gram But, me don't know competi', egbami (competi', egbami) Fine kele nwa mi for 'Gram (nwa mi for 'Gram) Dem know we up, na we dem dey examine (na we dem dey examine) E be me wey dey ginger you (ginger you), e don tey moti mo pe aye gb'ege (pe aye gb'ege) Mio le duro de miracle (miracle), kini iye mi ma je t'oba da'le (t'oba da'le) Brother, pray for better days K'ori ade ma sun ita B'aye sheri l'eri yen (l'eri yen, eh), ah-ah-uh Me no want go back to some days (days) Make your kaluba, ko dupe l'owo ori e, eh-eh Inna mi hood, many youth wan be like Wizzy But, many dreams don die, my brother, e no easy (my brother, e no easy) Taking it not for fun, day to day, me dey reason (day to day, me dey reason) Mm, jek'an mo pe we up, a de ti gbera nisin Mm-yeah, tell dem we up (tell dem we up) Brother, you no go fall oh (Edumare, bless my way up) Up, up, up, up (tell dem we up) Sister, you no go fall oh (no, don't know wetin dey sup) (I don know wetin dey sup), tell me wetin dey sup Aye, these words flow from my breathe (from my breathe) Jah guide these thoughts that I project (thoughts that I project) God, we need time, we desolate Gave my all, I did my best Did my dues, I paid my debt Don't need contact, we see seh man blessed I beg and I plead, ah This is my testimony, ah To You, I'm praying on my knees For mercies and days just like the'-e'-'se Ease up, pagans ah plot and ah scheme (plot and ah scheme) Blessings in your life ah teach Just shower blessings on me (just shower blessings on me) Been through the worse, we not going back We fought the fight and the scars show that We made it clear from all of the fears Bredda cah the trenches, now, we just up Inna mi hood, many youth wan be like Wizzy (wan be like Wizzy) But, many dreams don die, my brother, e no easy (my brother, e no easy) Taking it not for fun, day to day, me dey reason (day to day, me dey reason) Mm, jek'an mo pe we up, a de ti gbera nisin Mm-yeah, tell dem we up (tell dem we up) Brother, you no go fall oh (Edumare, bless my way up) Up, up, up, up (tell dem we up) Sister, you no go fall oh (no, don't know wetin dey sup) (I don know wetin dey sup), tell me wetin dey sup Brother, pray for better days (better days) B'aye sheri l'eri yen, ah-ah-uh Me no want go back to some days (me no want go back to some days) Dupe l'owo ori e, eh-eh (Sunshine, Sunshine)
Writer(s): Balloranking, Dyani Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out