album cover
Monkey See Monkey Do
18
Alternative
Monkey See Monkey Do was released on September 29, 2023 by Village People Records/CULT! Records as a part of the album West African Goat DELUXE
album cover
Release DateSeptember 29, 2023
LabelVillage People Records/CULT! Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Iboro Hanson
Iboro Hanson
Composer, Lyrics

Lyrics

[Chorus]
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
[Chorus]
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
[Verse 1]
All the sins of my popsi
I repeated them once
Then I repeated them again
Why I go take life sufri?
Wey everything wey I want
Go land me on top CNN
Politicians for my country
They take away all our funds
They make crayfish bend
Na why no matter what it cost me
Man, I go get that money
I wan be in the Benz
I wan pull up in a whip like skrr
Look me for my eyes and my heart no fear
I'm from a place called "The Land of the Tiff", where
If your soul loss, bros we still no care (No care)
We protested like, "Please don't shoot us"
And the government shot us right there
I need champagne just to hide my pain
I need some ice just to hide my hurt
[Chorus]
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
[Chorus]
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth, yeah
[Verse 2]
For the labour of our heroes past
I go pour shayo comot my glass
Green white green
I go blend with the snakes wey dey for the grass
Man you no need to ask
Nigerian prince, man, I'm up to the task
I'm a product of the past
I'm a product of our recession, the market just crashed
Dollar just reach five H and my guys dey H
And the thing dey pain my soul
How I wan run my race
When you off my lace
And you want comot my soul
Devil wan give me chase
I pick up the pace, I dey on this lonely road
I no get time to waste, no time to wait
Harmattan, 'cause this life is cold
[Chorus]
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth
[Chorus]
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
You gats get small taste for the proof
And big room still dey to improve
Na wetin monkey see na hin do
The tree no dey fall far from the fruit
My guys sef dey stuck in a cycle
'Cause dem been no make way for the youth, yeah
[Outro]
It's the same way Dangote or Otedola or Buhari
Or Osinbajo, can not sit next to me
And act like they're doing something, you know
It's the same way you as a young person commiting crime
Can not see that act like, you're doing something if you're not
Say, sit down next to me and act like you're, you're a noble person
That will not happen
Written by: Iboro Hanson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...