album cover
So Many Things
9
Pop
So Many Things was released on October 13, 2023 by Alim B Music Entertainment Records Worldwide Limited as a part of the album So Many Things - Single
album cover
Release DateOctober 13, 2023
LabelAlim B Music Entertainment Records Worldwide Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bright B
Bright B
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abdullahi Abdul Alim
Abdullahi Abdul Alim
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Yeah
They call me Bright B
In the building
Vibez
[Chorus]
So many things wey dey bother man on a daily
Extra-ordinary things
So many things wey dey bother man on a daily
Extra-ordinary things
[Verse 1]
I believe everything wey I dey do e go well
As I dey hustle I dey pray
I believe everything wey I dey do e go well
As I dey hustle I dey pray
[Verse 2]
Mama pray for me
Eledumare blessed me
Mama pray for me
I no dey find any body
Na money I dey find
I no dey hear wetin people dey talk
I no dey look uche face
If you no work
You no go chop
I stay grind all day
My melody dey flow
Like water every day
[Verse 3]
God grace full my body
I know my dreams
I'm blessed, I'm special
God grace full my body
'Cause I know my dreams
I'm blessed, I'm special
[Chorus]
So many things wey dey bother man on a daily
Extra-ordinary things
So many things wey dey bother man on a daily
Extra-ordinary things
Written by: Abdullahi Abdul Alim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...