album cover
Disco
3
Alternative
Disco was released on October 22, 2024 by Alim b music entertainment records worldwide limited as a part of the album Disco - Single
album cover
Release DateOctober 22, 2024
LabelAlim b music entertainment records worldwide limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bright B
Bright B
Performer
Jossy Joe
Jossy Joe
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
SonaOne
SonaOne
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jossy Joe
Jossy Joe
Co-Producer

Lyrics

[Intro]
Yeah
They call me Bright B
Vibez
Parara, parara, parara, parara, Bright B
[Verse 1]
Since dem born me, blessings dey follow me
The door to my blessings can never be locked
The door to my blessings can never be locked
Shey nah God wey gimme this melody
Make I use am change my story
Even my hood dem dey feel me
[Verse 2]
Day by day (Oh no)
I dey give thanks to my Maker (Oh no)
Day by day
I dey give thanks to the Most High (So mi say, so mi say)
[Chorus]
So mi say, so mi say
So mi say, baby, dance to my disco (So mi say)
So mi say, so mi say
Baby, dance to my rhythm and blues
So mi say, so mi say
Baby, dance to my disco
So mi say, so mi say
Baby, dance to my rhythm and blues
[Verse 3]
When God give me the vision to my ambition (Oh no)
I no fit lose guard am (Yeah)
I'm so greatful for this moment (Uh huh)
Make I dey where the vibe dey
Baby girl, shake your ikebe
Follow my lead, make I carry you go where you never go
[Verse 4]
Omo la ti ke ke re
Oluwa Bright B non ni
Omo la ti ke ke re
Oluwa Bright B non ni
I dey pray every day Baba God make you bless my way
(On) my way
I no dey form say I holy nobody holy pass
Ah-ah
[Chorus]
So mi say, so mi say
Baby, dance to my disco
So mi say, so mi say
Baby, dance to my rhythm and blues
So mi say, so mi say
Baby, dance to my disco
So mi say, so mi say
Baby, dance to my rhythm and blues
[Outro]
Parara, parara, parara, parara
It's your boy Bright B
Parara, parara, parara, parara
Parara, parara, parara, parara
Parara, parara, parara, parara
Written by: Alif, SonaOne
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...