album cover
Save me
216
Afro-Beat
Save me was released on September 24, 2023 by 3931343 Records DK as a part of the album Save me - Single
album cover
Release DateSeptember 24, 2023
Label3931343 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Isaiah Chiedozie Ogbobe
Isaiah Chiedozie Ogbobe
Songwriter
Nwabundu Solomon Uchechukwu
Nwabundu Solomon Uchechukwu
Songwriter

Lyrics

Black Eagle
All the work I've done
All the life I've lived
My brain still dey burn
Cause of insecurities
See I don go up
I don go down
Why my water come stop
Shae I dey kanji dam
Me I don dey fall fall
See i don dey fall down
Save me o
Hmm hmm hmm hmmm
Save me o
Them don't wanna
Them no wanna
Them no wanna
Them no wan know
Save me o
Hmm hmm hmm hmmm
Save me o
Them don't wanna
Them no wanna
Them no wanna
Them no wan know
Water full my eyes
I don cry e don full river nile
Play all the angles
Na me be number nine
I did all the things
Wey dem say make I do
They say on my guard
And my guard I no loose
I'm chasing my dream like a dog on a loose
Don't follow left
but na right wey I choose
I did all these things yet
My mind still dey lose
Tell me the reason why
I no make am
All the cane wey dem flog me
I chest am
All my examinations
Me i pass am
Why I come dey go down
Why I come dey cry
Shows me i no shutdown
Them say I too dry
Call upon a saviour
Who go save this guy
Gave my story to dem vultures
Once upon a time
Use me do caricature
To save me dem dey hide
Save me o
Hmm hmm hmm hmmm
Save me o
Them don't wanna
Them no wanna
Them no wanna
Them no wan know
Save me o
Hmm hmm hmm hmmm
Save me o
Them don't wanna
Them no wanna
Them no wanna
Them no wan know
Hold my hand,
don't let me down
Drag me up
Oh lift me out
Hold me hand
Don't let me down
Oya save me, save me
All the things we be saying
You no save me
Oya save me oya hold me
Oya na na na wa
See see
I dey die na
Written by: Isaiah Chiedozie Ogbobe, Nwabundu Solomon Uchechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...