album cover
CALVARY
300
Afro-Beat
CALVARY was released on November 3, 2024 by 3931343 Records DK as a part of the album CALVARY - Single
album cover
Release DateNovember 3, 2024
Label3931343 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ogbobe Isaiah Chiedozie
Ogbobe Isaiah Chiedozie
Songwriter

Lyrics

Wetin I go do
See I don craze
I don mad
I don shawanya
Waiting for soon
I don leave greener pastures e Be like na yellow or blue
Cause I am seeing no clue
Tell me one two
Treasure where you dey
I'm not here to play
My account is not up to date
Shae na until I craze
On a normal we no be mate
Na money wey dey use me play So
I dey blame
Mama mo
Papa mo
Shaggi o
I don scream
My head
My head
My head
My energy don dey fade
Where I wan explain go
Cause I don craze I don mad
I don kpakurukpakpa for here
Anwolamo isiagbakala mo
My head
My head
My head
My energy don dey fade
Where I wan explain go
Cause I don craze I don mad
I don kpakurukpakpa for here
Anwolamo isiagbakala mo
If you go give me
Give me osiso
See as I dey call Jesus
Cause this people want to
Cause destruct
And I call my mama make she
Come speak tongues
She say make I bury my
Cross for Calvary
Say e go cover me from
My enemies
Make I join forces with my
Angel and demons
We should fight this thing and
Win
My head
My head
My head
My energy don dey fade
Where I wan explain go
Cause I don craze I don mad
I don kpakurukpakpa for here
Anwolamo isiagbakala mo
My head
My head
My head
My energy don dey fade
Where I wan explain go
Cause I don craze I don mad
I don kpakurukpakpa for here
Anwolamo isiagbakala mo
Written by: Ogbobe Isaiah Chiedozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...