album cover
Success
18
Afro-Beat
Success was released on October 20, 2023 by 4663719 Records DK2 as a part of the album Hustle hard Ep
album cover
Release DateOctober 20, 2023
Label4663719 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Shobajo Emmanuel Imoleayo
Shobajo Emmanuel Imoleayo
Songwriter

Lyrics

It's v again
Emmy jekomalobe
So many sleepless nights
Finding Raba steady on grind
Hoping say one day e go better
I wan dey live like knights
Make I run from sapa
Hustle from Berger to Apapa
Won ni omo yen alakori
Kosowo lowo ee ewo toseri
2/4/7 drinking garri
Jah wey Dey bless show me your mercy
Owo loje kin gbata lo
they wan devour me like lion
Won sunmo mi bi battalion
Oun towa leyin Efa ju eje lo
Laye mi mata yo
Bekun pe dale ayo Nbo lowuro
Won sunmo mi bi battalion
Oun towa leyin Efa ju eje lo
I've been dreaming to be a superstar
Make I pull up in brand new Beamer
Omo baale toti Shey teacher
Awon toti romipin make dem Dey surprised
I've been dreaming to be a superstar
Make I pull up in brand new Beamer
Omo baale toti Shey teacher
Awon toti romipin make dem Dey surprised
One day e go better
Cos me I no wan suffer
Steadily grinding
Will make money it's certain
Hustle go pay
Alubarika I pray
No holiday
I do my things my own way
Ayanmo ni
You know say koletase
Majo mayo
Mayan fanda niwaju elegan
Ole lobomoje na why me no go give up
Three suare meal no Dey complete
Eniba lomo
Edd,I'd.me and tax refund
The patient dog eat the fatest bone
Surulere my brother no lose hope
If you get money show love no Dey kala oo
Cos Ase sile labowaba ooo
I've been dreaming to be a superstar
Make I pull up in brand new Beamer
Omo baale toti Shey teacher
Awon toti romipin make dem Dey surprised
I've been dreaming to be a superstar
Make I pull up in brand new Beamer
Omo baale toti Shey teacher
Awon toti romipin make dem Dey surprised
Owo loje kin gbata lo
they wan devour me like lion
Won sunmo mi bi battalion
Oun towa leyin Efa ju eje lo
Laye mi mata yo
Bekun pe dale ayo Nbo lowuro
Won sunmo mi bi battalion
Oun towa leyin Efa ju eje lo
Written by: Shobajo Emmanuel Imoleayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...