album cover
Belief
14
Afro-Beat
Belief was released on March 31, 2026 by 4663719 Records DK2 as a part of the album Scooby-Doo X Belief - Single
album cover
Release DateMarch 31, 2026
Label4663719 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emmy Sho
Emmy Sho
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Imoleayo Shobajo
Emmanuel Imoleayo Shobajo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Portrezy
Portrezy
Mastering Engineer
Genekay Simba
Genekay Simba
Producer

Lyrics

I no Dey sleep on my self gat dreams to achieve
I Dey my lane say bye to bad energy
I no fit wish my brother bad olorun rimi
Giving up is not my thing
Wetin I Dey find na bank and wire check!
Yunno in this game you gats lose some shii
Make my story no be like snake wey no get sign
Baba God Dey the settings
Make no body Dey whine me
One thing I know
I no fit carry last oh
I go put all my best oh
Kolorun maje n kan Agbako
God bless my amigos
So my grinding go fit show
Make workings show
ka shut down show
Nothing wey this life no fit throw
Too many foes wey Dey follow
But at the end won ba wa Jo
Chasing my dough, up way I go
Hustle le nkan toba gba la ma fun oh yea
Won bi mi pe kini mo shen kanra
E no easy Me I Dey para
Gbo gbo page wa lafin dara
Person wey we trust won tun dawa
Because my reward e Dey for Polanco
Ti ko bati je oro owo ma gba mi lago
247 me i'm always with my phone
Omo iko kosi isoro kosi isoro
One thing I know
I no fit carry last oh
I go put all my best oh
Kolorun maje n kan Agbako
God bless my amigos
So my grinding go fit show
Make working show
ka shut down show
Nothing wey this life no fit throw
(Nothing wey this life no fit throw)
(God bless my amigos)
(Ka shut down show)
Written by: Emmanuel Imoleayo Shobajo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...