album cover
Those Days
9
Afro-Beat
Those Days was released on September 30, 2023 by Usherdee as a part of the album Those Days - Single
album cover
Release DateSeptember 30, 2023
LabelUsherdee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abiodun Daniel Adeleye
Abiodun Daniel Adeleye
Songwriter

Lyrics

We be coming from a long way
I be missing all the days when me and my guys no get worry
Now I'm feeling like I lost way
I dey do jeje dey listen to whatever God say
Gat me feeling like I'm God saint
I be one man mopol only me carry my luggage
I no dey pass my boundary
I dey pray to God make dem no put me for bondage
But I miss those days walahi
Those days wey I no dey see bad mind
Now I'm feeling like I'm dying
Many pains inside me
Miss those days walahi
Those days wey I dey still feel alive
Now I'm feeling like I'm dying
Many pains inside me
Take me back to those days wey I feel no pain
(Take me back take me back take me back take me back)
Take me back to those days wey I feel no pain
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me back
See suddenly
All the bad minds dem ah disturbing me
Copy me but me I dey stay godly
Godly, I dey do my thing humbly
Yeah yeah
See me I just believe
I dey penetrate like it's surgery
All the fine girls dem ah loving me
Hug me but I don't trust anybody
Take me back to those days wey I feel no pain
(Take me back take me back)
Take me back to those days wey I feel no pain
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me back
Take me back take me
Written by: Abiodun Daniel Adeleye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...