album cover
when i'm gone
6
Hip-Hop/Rap
when i'm gone was released on December 29, 2024 by Usherdee as a part of the album Off The Record
album cover
Release DateDecember 29, 2024
LabelUsherdee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM146

Credits

PERFORMING ARTISTS
Usherdee
Usherdee
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Abiodun Boluwatife Adeleye
Abiodun Boluwatife Adeleye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ffybi
Ffybi
Producer

Lyrics

See nobody wey dey ginger me
But I dey tell mama say I go win Grammy
Maybe na my sins wey dey hinder me
See many days I don go empty stomach
Even when there's light, I dey feel like it's so dark
So many bills pon me shoulder
But I no dey give up oh, call me soldier
So many pain
So many efforts wey go in vain
So many struggle wey me don face
So many pain
See I can't lie
See me I don try
Ye I can't hide my feelings
Even if you can't feel it
When I'm gone
Make dem no forget me
My life was legendary cos me
I put in everything I fit
When I'm gone
Make dem no forget me
My life was legendary cos me
I put in everything I fit
Hmm I don sing I don do jam tire
And I don go church I don kneel down tire
All work no pay, e dey make man tire
So I pray to Jah make He send down fire hehe
Make e burn my enemies
Wey dey try hard make dem end me
Please make I die before you bury me
Still giving out while I'm getting bar
Chilling with my guys then we getting high
We're not promised tomorrow, anybody fit say goodbye
When I'm gone
Make dem no forget me
My life was legendary cos me
I put in everything I fit
When I'm gone
Make dem no forget me
My life was legendary cos me
I put in everything I fit
When I'm gone
Make dem no forget me
My life was legendary cos me
I put in everything I fit
When I'm gone
Make dem no forget me
My life was legendary cos me
I put in everything I fit
Written by: Abiodun Boluwatife Adeleye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...