album cover
Ogo
5,441
Afro-Beat
Ogo was released on October 1, 2023 by Advert Gene as a part of the album Gold
album cover
AlbumGold
Release DateOctober 1, 2023
LabelAdvert Gene
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Otega
Otega
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifedayo Oghenetega Stephen
Ifedayo Oghenetega Stephen
Songwriter

Lyrics

I be on the run
So many miles
So many nights
Just to get it right
So many life, don sacrifice
Getting a lot of fight
So many loose
Have got used to working before I chop
So, I dey jejely dey cut my coat
Run my run, is not by force
I can never be you is not choice
I no need go redeem or go cele
Ogo nimi
Mo ti mo tipe
I no need go redeem or go cele
Ogo nimi
Mo ti mo tipe
Shinning everyday like diamond
To ba de mi mo, oda yan mo
Bo lo re yor, omo'loore
Na pesin wey know way know way
I no need go reedem or go cele
Ogo nimi
Mo ti mo tipe
Seven to seven la ma n'sha
Zero kobo wole gbe Ghana must go bo ta
Mo ma n'tewo fùn awon temi wey dey sleep for gutter
Óro mi nna so n ta
I be on the run
So many miles
So many nights
Just to get it right
So many life, don sacrifice
Getting a lot of fight
So many loose
Have got used to working before I chop
So, I dey jejely dey cut my coat
Run my run, is not by force
I can never be you is not choice
I no need go redeem or go cele
Ogo nimi
Mo ti mo tipe
I no need go redeem or go cele
Ogo nimi
Mo ti mo tipe
Shinning everyday like diamond
To ba de mi mo, oda yan mo
Bo lo re yor, omo'loore
Na pesin wey know way know way
I no need go redeem or go cele
Ogo nimi
Mo ti mo tipe
Seven to seven la ma n'sha
Zero kobo wole gbe Ghana must go bo ta
Mo ma n'tewo fùn awon temi wey dey sleep for gutter
Óro mi nna so n ta
Kan bayi oo
Otega
Jogbo street oo
Written by: Ifedayo Oghenetega Stephen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...