Lyrics

Yeah It's your boy Mizzy Banks noni I hope you're listening Must be listening bra I want to tell una a story As you just dey listen make you light your kpoli Eh get one of my gee, wey em name nah Dele For the ghetto side, you already know wetin dey shele Dele wan get money, and comot from the broke boys Rolls Royce dreams, Dele was left with no choice Daddy dey for city, and to eat wasn't stable Dele no dey see job, how em go fit put food for the table One day he get a call from Uncle Chima Come my side, I get something wey go dey give you racks And straight up to riches you go comot from the rags If nah Yahoo I ready PRESS, to get the racks Uncle Chima money long be like say nah lorry If nah by sleepless night vigilante for don get Ferrari Dele know no wetin Uncle Chima sef dey do But if em reach there the hustle em go push Dele enter city, with em paradox Dele no dey fear cause fear nah just 4 Letter words One night Uncle Chima wake Dele up How far make we comot, and meet me for outside domot And Dele didn't know this was just a robbery Mtchew well I no fit go back to the days I'm suffering Them enter public bus, make them do the mission For Dele mind set everything Be like say nah illusion Nah who go nah who go fit know Nah who see nah who go fit tell Story long I hope say you dey hear (I hope say you dey hear) Nah who go nah who go fit know (oshamo) Nah who see nah who go fit tell Story long I hope say you dey hear (I hope say you dey hear) As the bus dey go come dey get to a lonely path Nah em Uncle Chima give dele a gun and mask Driver stop this bus, Uncle Chima brought out his gun Everybody lie down your money and your phone Dele no want do like Johnny just come, gimme your bag or I go shoot you this gun A man in the bus said this voice is so familiar He try to comfort Dele and he tried to be the Superman Dele was shocked when the man push him down Straight up naim Dele pull the trigger One man down, one man down When eh get close saw the man was his father 2 seconds naim Olokpa burst there Dele was fucked up he burst out with tears Who never fucked up your hands in the air Dele gat his two hands in the fucking air Nah who go nah who go fit know Nah who see nah who go fit tell Story long I hope say you dey hear I hope say you dey hear
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out