Music Video

T.I BLAZE - My Life (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
enta
enta
Producer

Lyrics

(En-en-en) Oh ah (Oh no, no, no, no, no Nobody want to know as e dey be, but they are judgemental Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember? Make no body pressure me, got highness in my liver Sheybi na my life? I can't come and kill myself oh Omo, I go j'aye-j'aye tire Ma m'oti 'til I forget myself oh Omo, na seven to seven (oh, oh) Seven to seven If you know the level wey I dey so I can't come and kill myself oh (can't kill my) Omo, I go j'aye-j'aye tire Ma m'oti 'til I forget myself oh (forget myself) Omo, na seven to seven Seven to seven If you know the level wey I dey so No go dey call my cellular Dem talk say life's na spherical Kilo kan mi, me, I no dey send oh If e no be money, ko ma wa'bigba Problem no dey finish at all One dey go, na so one still dey come Tatata, one time, you don cum Once you don kpai, you no get chance to come again No go dey call my cellular (cellular) Dem talk say life's not spherical (ayy-ayy) Kilo kan mi, me, I no dey send oh If e no be money, ko wa wa'bigba Problem no dey finish at all One dey go, na so one still dey come (come oh) Tatata, one time, you don cum (cum oo) Once you don kpai, you no get chance to come again Sheybi na my life? (Sheybi na my life?) I can't come and kill myself oh (I can't come and kill myself oh) Omo, I go j'aye-j'aye tire Ma m'oti 'til I forget myself oh Omo, na seven to seven (oh, oh) Seven to seven If you know the level wey I dey so (I can't come and kill myself) (Omo, I go j'aye-j'aye tire) (Ma m'oti 'til I forget myself) (Omo, na seven to seven) (Seven to seven) (If you know the level wey I dey so oh)
Writer(s): Delmar Drew Arnaud, Clifford J. Harris, Stuart Jordan, David Joseph Robbins Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out