Lyrics

Shiaa Go by the name Surrex S U Double R E X WAVEGOD Shiaa (Phrizsound) Girl I don fall for you (fall for you) Tell me what I can't do for you (can't do for you) See I fit to pull up guys wey go bring out gun for you Blow shot for you Anytime any day, burst out for you Can't lie to you I don fall for you Anybody worry you, I put call for you I fit kill for you Girl you know I say I dey for you Anything wey you want I buy for you I fit mad for you your body dey high me Stop drugs for you I fit fight for you Drop location, make I come pick you Call the amount, I'll provide for you No hesitate to send me your location Baby come make we locate Together we go relocate oo Wetin you put for your low waist Wey make me want to relocate oo Baby come make we locate o Together we go relocate o Wetin you put for your low waist oo Wey make me relocate oo Baby come make we locate Together we go relocate o If them wan come through make them close gate Wetin you put for your low waist oo Baby come make we locate o Together we relocate o Wetin you put for your low waist oo Wey make me relocate oo Look out for you Girl you know I'll ride for you Call Phrizsound make songs for you Always make time for you Spend racks on you Shutdown for you You ever need me I'm here for you Put life on the line for you If no be say Jesus e don die Say I for like die for you Can't lie to you Whatever I buy, I'll buy two If you leave me I fit cry for you You no fit talk say I no try for you I got plans for you See a wife in you Wavegod me I dey for you (I say) Wavegod me I dey for you Just send me your location Baby come make we locate Together we go relocate oo Wetin you put for your low waist Wey make me want to relocate oo Baby come make we locate o Together we go relocate o Wetin you put for your low waist oo Wey make me relocate oo Baby come make we locate Together we go relocate o If them wan come through make them close gate Wetin you put for your low waist oo Baby come make we locate o Together we relocate o Wetin you put for your low waist oo Wey make me relocate oo (Phrizsound)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out