Music Video

Rexxie, Victony - Like Dat (Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rexxie
Rexxie
Performer
Victony
Victony
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chisom Ezeh
Chisom Ezeh
Composer
Antony Victor
Antony Victor
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Rexxie
Rexxie
Producer

Lyrics

(Another word) Yeah, yeah Yeah, yeah Ebele Ebelebe Mm, ebele Ebelebe (Yo) Girl, I dey watch as you dey wrap up the kpoli 'Cause I know you know you mean am for me (like dat oh) Evil face as you dey lick up my lolli Bully with the way you put am on me (like dat oh) DND, no let anybody call me If at all, anybody call me (e go divert oh) You doin' stuff that you cannot tell your mummy Beg maami, make you put am on me Like dat oh Attack oh Make I defend wetin dey your back Shebi na reset? Abi na hijack oh? Wey you do me head, girl, me I like that oh Like dat oh Attack oh Make I defend wetin dey your back oh (wetin dey your back) Shebi na reset? Abi na hijack oh? Wey you do me head, girl, me I like that oh Yeah-yeah Na who no know say (who know?) Na who no know say you bad like that? Na who no know say (who know?) Na who no know say you bad like that? Na who no know say (who know?) Na who no know say you bad like that? Na who no know say (who know?) Know say, you bad like that? She dirty ridin' One time, her best friend ah join the party She ah mannerless when she back it on me She ah careless when she clap it on me And na so she dey gimme na One puff of that smoke, she dey deliver Bad energy, she ah delete am She gimme that thing when I dey need am, oh no Like dat oh Attack oh Make I defend wetin dey your back oh Shebi na reset? Abi na hijack oh? Wey you do me head, girl, me I like that oh (that, that) Like dat oh Attack oh Make I defend wetin dey your back oh Shebi na reset? Abi na hijack, oh? Wey you do me head, girl, me I like that oh (like that) Yeah-yah Na who no know say (who know?) Na who no know say you bad like that? Na who no know say (who know?) Na who no know say you bad like that? Na who no know say (who know?) Na who no know say you bad like that? Na who no know say (who know?) Know say, you bad like that? She dirty ridin' One time, her best friend ah join the party She ah mannerless when she back it on me She ah careless when she clap it on me
Writer(s): Chisom Ezeh, Anthony Eubuka Victor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out