Lyrics

Ayy Oxlade baby (Yo) Roro-ri na, ayy-ayy-ayy Ara ra-ra, ra-ra Roro-ro ro-ra Yo, Rexxie 'pon this one Roro-ri na, ayy-ayy-ayy Ara ra-ra, ra-ra Roro-ro, ro-ra (yeah-yo, oh-yeah) K'oma pesi, I see I see lot of enemies Dem wanna take my place Dem wanna hold me down Motherfuckers dem be spoiling at me Bomboclaati I see I see lot of enemies Dem wanna hold me down Some of dem backstabbin' And at the same time, be spoiling at you Brother, me, I no go no where (see) Oluwa dey for me (so) We no dey fear nobody (zero) I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero) Omo, me I no go no where (see) I go dey double up (gbosa) I go bop and tall (zero) Yeah-ooh (oh-oh, zero) Shebi, na me be that 'Lere boy wey no get level Now I dey pop on TV, you dey fear devil You no go see heaven I promise you level 'Cause every sinner man go die, he no go see heaven Omo, you no fit reach us Shebi, normally And me, I shock everybody like a pandemic oh I dey work, I dey pray No be me, and Him grace Still give me ginger to dey drop gbedu Roro-ri na, ayy-ayy-ayy Ara ra-ra, ra-ra O'roro-ro ro-ra Shebi, na me be that 'Lere boy wey no get level Roro-ri na, ayy-ayy-ayy Ara ra-ra, ra-ra Roro-ro, ro-ra (yeah-yo, oh-yeah) ('Lere boy wey no get level?) K'oma pesi, I see (I see) I see lot of enemies (enemies) Dem wanna take my place Dem wanna hold me down Motherfuckers dem be spoiling at me Bomboclaati I see I see lot of enemies Dem wanna hold me down Some of dem backstabbin' And at the same time dem be spoiling at you Brother, me, I no go no where (see) Oluwa dey for me (soh) We no dey fear nobody (zero) I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero) Omo, me I no go no where (see) I go dey double up (gbosa) I go bop and tall (zero) Rexxie, Rexxie ni oh (oh-oh, zero) See, me, I pray for my mama, and I pray for my brother And I pray for my nephew, and I pray for my father Pray for the people wey dey wish me well And if you no like me, ogbeni, go to hell oh Pray for my family, I pray for the ones Wey mean a lot to me, and the ones wey Make me regular dada (make me regular dada) Oh-ah, oh-na Me, I get whole niggas for my side I go still dey fear, you go dey get one side You dey carry this feelin' wey dey-dey one kain Wey dey-dey one kain (Spyritmyx)
Writer(s): Chisom Faith Ezeh, Olaitan Ikuforji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out