Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Davolee
Davolee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Davolee
Davolee
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Zaki magic
Zaki magic
Producer

Lyrics

Dem all crazy (Amujei) This is not democracy (Scolly Entertainment) Democrazy, democrazy I mean dem all crazy or are they not crazy? How we really got here, tala mabi? Our government aren't democratic They forcin' s- on us (on us) In I'ma country issa mess (issa mess) Many don japa, see, e don red, wey bandits dey threaten the government (the government) I've on my grind while they tag me lazy Lazy ass youth while I'm grindin' daily Too bad, egbami k'erami Poverty dey kill, popo n pani Many many don go Shey make we dey talk about the one's wey dem kidnap? Shebi na the one's we know, we yarn Nobody fit to save we, only Jah, ayy Dem all crazy (dem all crazy) This is not democrazy (this is not democrazy) (You want to see crazy) Dem all crazy (dem all crazy) This is not democrazy (this is not democrazy) This is not democrazy (not democrazy) This is not democrazy (not democrazy) Democracy is about the Chibok girls And how they took the lives of innocent Mama Uche don go bury Uche papa Since like Tuesday, dem dey find Elizabeth Democracy is about the president (democracy is about the president) On how he's dead and how he's still not dead (on how he's dead and how he's still not dead) He still dey tour, dey touchdown everywhere Wetin dey sup for Naija very weird As e be now, yawa fit gas E soh fun oni Burukutu "k'elewe sha" No go dey leave your dogs for calabar, 'bar, 'bar, na As e be now, yawa fit gas E soh fun oni Burukutu "k'elewe sha" No go dey leave your dogs for calabar, 'bar, 'bar, na Dem all crazy (dem all crazy) This is not democrazy (this is not democrazy) Dem all crazy (dem all crazy) This is not democrazy (this is not democrazy) This is not, demo-crazy This is not democrazy (this is not democrazy) This is not democrazy (this is not democrazy) (Amujei)
Writer(s): Okikiolu Awoyele, Shokoya David Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out